Skip to main content

How for dae add members dem to a Community Savings and Lending Group - Krio

You go lek for know more about how for dae add members dem to a Community Savings nd Lending Group?

Written by Kelvin Logan
Updated over 2 years ago

After you don create you group nd set the group rules, the next step na for invite members.

With MiKashBoks, members dem nor need a phone for join the group nd participate, but members dem with phones, both Android and feature, go benefit from the SMS notification dem.

Way you invite member dem way get phone den go receive wan SMS message with a six-digit code nd also wan invitation for install the MiKashBoks app. Den for gi you the six-digit code for make you able add them. Nd if den want, den kin install the MiKashBoks app nd see all wetin dae be na di group.

Members dem way nor get phone nor need for provide the SMS code. Den go jus add dem na di group.

For make things easy, i go fine make all the Group Admin dem get all den members den contacts na den phone. So that den kin add all den members dem during the group meeting way all man dae around.

Dis video sef go show you how for go about am:

For start, you go click 'Add members' as soon as you set the group rules, or way you look for you group under the 'Forming Groups' section of you dashboard.

Click the green circle nd then click 'Add Members'

Next, you go see a list of all you contacts.

Look for the member way you want for add nd click den name. You kin also look for more members dem with the magnifying glass na the top of the screen.

Verify member names nd phone number dem.

Select den gender nd if needed assign them a member ID.

Next, if you want, you kin add den address. Then Click 'Next'

Click 'Add member'

For add member way nor get phone number, click 'Add manually'.

Now enter den name, gender nd ID number, den you go lef d phone number blank.

You go confirm say den nor get phone, if den get, click 'Update Phone'.

As you add any member, di name go dae show ontop. You kin click on den name for edit den details.

For remove any member, if you enter am by mistake - click den name nd den the three dots na the top right nd click ' Remove'.

Way you don add all the member dem, na for click the green arrow.

Finally, na for make sure say you don add all the members dem, provide an optional message nd click the green check mark.

All the members dem way get phone go receive an SMS message with a six-digit code.

This go make sure say den go dae receive SMS updates on the group ein activities.

You go see wan confirmation screen nd some of the next steps.

Member say, even members way nor get smartphone go receive wan code through SMS, way you go collect from dem so that den go dae reeceive group updates.

After way you don invite you member dem, na for return to you group na you dashboard. You kin click on a member ein name nd enter the six-digit code.

Way you don do all this, you don ready for start you group nd begin for transact.

Did this answer your question?